LYRICS: Pawzz – Ogaranya

LYRICS: Pawzz – Ogaranya

Pawzz – Ogaranya Lyrics 

Introducing the talented Nigerian artist, Pawzz, with his vibrant single “Ogaranya.”

This infectious musical creation serves as a delightful addition to Pawzz’s discography, showcasing his unique style and energetic delivery.

The production credit for this lively track goes to a team of skilled producers who expertly crafted the pulsating beats and recording, ensuring a captivating listening experience.

Without a doubt, “Ogaranya” is a must-have for music enthusiasts craving catchy hooks and energetic vibes that will ignite any dancefloor, making it an instant crowd-pleaser. 

Feel free to submit corrections.

Lyrics 

Intro
Ah murder
Jon P 

Verse 1
Shayo for tonight oh
Two bottles of Hennessy for tonight oh
One Kele for the night oh
Kele wey, no go show mercy for tonight oh
Call me ogaranya
Chop life till the morning
Man no fit tire
Call me ogaranya
Shayo till the body and soul is on fire

Hook
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself 

Chorus
Call me ogaranya
Call me ogaranya

Verse 2
Problem e no dey finish, I can’t kill myself
So me I hold the riddim for inside my head
E ba mi womo wey no go fit kiss and tell
Make we jolly, oya make we jolly
Call me Ogaranya
What you want baby girl tell me your desire
Baby odinaka
See me I want to spend am I no fit tire

Hook
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself

Chorus
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya

Outro
Swapsticks

 
More on
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *