LYRICS: Mr Eazi – Mandela

LYRICS: Mr Eazi – Mandela

Mr Eazi – Mandela Lyrics  

Introducing the talented Nigerian artist, Mr Eazi, with his captivating single “Mandela.”

This soul-stirring musical creation serves as a remarkable addition to Mr Eazi impressive discography, showcasing his unique sound and heartfelt storytelling.

The production credit for this mesmerizing track goes to a team of skilled producers who expertly crafted the atmospheric beats and recording, creating a sonic landscape that perfectly complements Mr Eazi emotive vocals.

Undoubtedly, “Mandela” is a must-have for music enthusiasts who appreciate introspective lyrics and soulful melodies. Mr Eazi earnest delivery and thought-provoking lyrics make this song a standout, creating a memorable musical experience, and the pursuit of genuine connections. 

Feel free to submit corrections.

Lyrics 

Zagadat
Mmmmm 

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni’ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh 

That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
Oh Lord

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni’ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba

That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
Oh Lord

 
More on
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *