Lyrics: Bella Shmurda – Totori Dem

Lyrics: Bella Shmurda – Totori Dem

Bella Shmurda – Totori Dem Mp3 Lyrics

Here is the Official Lyrics to ‘Totori DemBella Shmurda’.

We know you love the song, that is why we got the lyrics for you.

GET AUDIO HERE

Read the Official Lyrics to ‘Totori Dem – Bella Shmurda’ Below

Aya Kimulla
Yeah Shmurda yeah yeah
Mummy de de o
I no be waka pass I go de de o
Wafisere o
Abegi fimisile make I de de o
Eledumare o
Abegi bless mi mummy de de o
Oluwa shower your blessings
Hustle no be childs o
As galala nor de sweet again
Boys okpolo nor dey gree again
G masun nor dey sleep again
Where u de when the boys de press eeh
Oluwa wire my aza now now
Abegi wire my aza now now
Mumsi de call my cellular
The thing dey burst my medulla
Oluwa wire my aza now now
Abegi wire my aza now now
Mumsi de call my cellular
The thing dey burst my medulla ah
Cause I do sky no be breaking face
I want the slip to pass for scariness to gbes
Wire o wire o
Aza o aza o
Omo loke loke
Boys wan loke loke
Wire o wire o
Aza o aza o
Omo loke loke
Boys wan loke loke
Mama dey house papa dey house
Even children wey dey house they wan ball out
Wetin I gain if I no cash out
So many graduates wey dem no pass out
Chase the fame face the Shame
So many gain nobody know the pain
Oluwa show your face
Gimme grace
If I no get money I fit to craze
Mental case make dem give me space
I never want to run another race IYaya
Scrr bem bem bem
Ferrari Porsche Bentley and benz
I know dem go vex
Bad belle dem go check
On my way to the bank with my check
Make dem go check
Oluwa don bless no stress
Totori dem
Those wey no help me I go totori dem
Shakara dem
If dem look me I go popori dem
Oluwa wire my aza now now
Abegi wire my aza now now
Mumsi de call my cellular
The thing dey burst my medulla
Oluwa wire my aza now now
Abegi wire my aza now now
Mumsi de call my cellular
The thing dey burst my medulla ah
Cause I do sky no be breaking face
I want the slip to pass for scariness to gbes
Wire o wire o
Aza o aza o
Omo Loke loke
Boys wan loke loke
Wire o wire o
Aza o aza o
Omo Loke loke
Boys wan loke loke
Kimulla kimulla
We nor dey sleep again
Area boys nor dey sleep again
Waferians nor dey sleep again
BY boys nor dey sleep again eeh
Lasgidy boys nor dey sleep again
Eko
 
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *