Crayon ft Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics

Crayon ft Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics
Here is Crayon ft Yaba Buluku Boyz The One (Chop Life) Lyrics

{Intro: Crayon}
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Verse 1: Crayon
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Chorus: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Chorus: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Outro
Mavin

That’s Crayon ft Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics

 
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *