Coca Cola Lyrics by Uche B, Camidoh & Yung D3mz

Uche B, Camidoh, Yung D3mz and DJ Isoe Lyrics

Read the complete lyrics to ‘Coca Cola’ by Uche B featuring Camidoh, Yung D3mzand DJ Isoe.

Uche B, Camidoh, Yung D3mz & DJ Isoe – Coca Cola Lyrics

As you hear the beat, know sey we bout to lockup the system (System)

Everytime I dey give dem (Jejeli)

Drinks in abundance

Girl dem whine to the instrumental yeah, yeah

So tell me what’s the issue with you baby?

Tell me wetin money can’t do

Couple thousand in my pants in a bundle

Pretty girly wanna sit on top mi bamboo

Oh baby no do like say you dey fear, fear, fear

Why you dey so far away, I want you near, near, near

This your skin tight, It dey make eye tear, tear, tear

The way you whine body make me say woah

Oh I’m

So high

Got a pretty baddie on me

Me I really wan poke her

Poke her

Cos she got a body so nice

Her body like Coca Cola

Girl mi love when you throw it back, oh baby

Baby, oh baby

Baby

Oh my fera

Oh my feranmi

Baby sumɔ

Baby sumɔ mi

You dey ginger

You dey ginger me

And I know you like the things wey dey on my teeth

Sha mi nogbo

Sha mi nogbo

Baby come twa mi lolo

Want to water you with all the racks and kobo

Ɔdɔyewu just fa ma me

Oh fa ma me

This your body wey fit kill person

You go make I spend all my money

Ah girl sɛ wo nim

No be ordinary things wey I fit do

Oh I’m

So high

Got a pretty baddie on me

Me I really wan poke her

Poke her

‘Cause she got a body so nice

Her body like Coca Cola

Girl mi love when you throw it back

Go baby (Baby)

Baby (Baby)

Oh baby

Baby

Me se ɔdɔ tell me anything you want from me

Body of a queen, like Beyoncé

Show me your finger, make I put a ring on it

Lo Lo Lo

I go love you till heaven

Come check it

Swipe up me card and purchase

Anything you want you know say badman fit get it

Me I no fit spend my money on another person

But I like you

My My

Only you a fit for my life

So I’ll be riding for you till I die

So baby hop in my ride

Baby shut down the town with your

Oh I’m

So high

Got a pretty baddie on me

Me I really wan poke her

Poke her

Cause she got a body so nice

Her body like Coca Cola

Girl mi love when you throw it back

Oh baby

Baby

Oh baby

Baby

 
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *