Senth “Dagger” Lyrics

Senth Dagger lyrics
Here is Dagger lyrics by Senth

Senth Dagger lyrics

{Chorus}
She say she wan to cream on my dagger
She say she want me to meet her father
Yeah, she say na only me wey don make am scream
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me I no dey loyal
My girl you very important
Make I no go use black mamba
scatter your uh-uh, yeah, uh-uh

{Verse 1}
Oh I know all the girls dem all dem like me (Bumba)
‘Cause I give them sugar, why dem no go like me?
They say me I sweet and I taste fantastic
Some of the girls say na mе love,
they don’t want to leavе me
They love my dagger
’cause e dey put them inside their feelings…
That’s why dem girls they don’t want to leave me
Oh-oh-oh, yeah-yeah

{Hook}
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
Hmm-hmm

{Chorus}
She say she wan to cream on my dagger
She say she want me to meet her father
Yeah, she say na only me wey don make am ccream
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me I no dey loyal
My girl you very important
Make I no go use black mamba
scatter your uh-uh, yeah, uh-uh

{Verse 2}
All of me girl dem fine and you dem sexy
Big butty girl and I call her am my bestie
Anabella say she no go leave me go, go
Until she don taste my vanilla
Oh, my girl you fine
My girl, you look so fine
Can I smoke my ganja with you?
Uh-uh-uh

{Hook}
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
(Whistle)
Rhythm
Hmm-hmm

{Chorus}
She say she wan to cream on my dagger
She say she want me to meet her father
Yeah, she say na only me wey don make am ccream
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me I no dey loyal
My girl you very important
Make I no go use black mamba
scatter your uh-uh, yeah, uh-uh

That’s Dagger lyrics by Senth

 
More on
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *