Nigerian music sensation, Davido, has released “Over Dem (I Be David For Life)” as a single ahead of his upcoming album, “Timeless.”
The song showcases Davido’s signature Afrobeats sound, and fans are eagerly anticipating the full album, which promises to be a hit.
Song Information
- Artist: Davido
- Song Title: Over Dem
- Album Title: Timeless
- Year Released: 2023
- Song Category: Naija Music
However, we recommend this excellent song for you if you love listening to good music. This song is made available exclusively for fast streaming and download.
This track is trending now; we thought you might love listening to it.
Lyrics
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem
I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket, Oh no
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy oh
But dem wan play me like Messi oh (shekpe)
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side (yeah)
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all (if dem wan turn-)
Over dem all
Over dem all (shebi dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem
If them dey wait make them see me flop
Them go wait till thy kingdom come
You carry gun, me I carry bomb
We go dey shock dem like high tension
Who know say Uncle Demola go become governor
You know say God dey my back everytime I come through
That’s true
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi oh (shekpe)
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no
I be David for life
Oluwa dey my side
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh
Listen below and share your thoughts in the comment section
Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get the latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.
Do you find Vistanaij interesting? Click here to give us five stars rating!
Disclaimer: If in any form, Vistanaij uploads your content/file, kindly send us notice on vistanaij@gmail.com in order to make amendments or remove it.