Naija Music

Boy Spyce – Folake Official Lyrics Stream & Read Lyrics

AUDIO: Boy Spyce – Folake

Boy Spyce – Folake Lyrics

Nigerian fast rising singer, Boy Spyce released a new song titled, “Folake“. The new record is an impressive piece of music dedicated to fans and music supporters.

However, this excellent record should be on your top playlist if you love listening to good music. This song is now available on vistanaij exclusively for fast streaming.

This track is trending now; we thought you might love listening to it.

Lyrics

(Nile Niger Senegal Congo scatter my dada mendulla bololo, I go soften your kpomo, make you
to nor nor)
Folake don pompous
She don dey drive Brabus so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Them say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kini dey cause virus ewe
They just dey talk jargons
Cos na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Con drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do askor
You burst my okpolor
I don dey soco
Folake don pompous
She don dey drive Brabus so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Them say she go do runs
And her hippopo don tamus (ou ou ou ou)
And her kini dey cause virus ewe
They just dey talk jargons
Cos na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Iwo ni kan ni mofe fe
Iwo ni kan ni mofe fe
Mi o le ta e bi tete
Mi o le ta e bi tete
Owor owur uwa
(Nile Niger Senegal Congo scatter my dada mendulla bololo, I go soften your kpomo, make you
to nor nor baby you go loco)
Snap me fine cinemato

Play/Download ‘Folake by Boy Spyce’ Below:

DOWNLOAD MP3

Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get the latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.




Do you find Vistanaij interesting? Click here to give us five stars rating!

Disclaimer: If in any form, Vistanaij uploads your content/file, kindly send us notice on vistanaij@gmail.com in order to make amendments or remove it.

Kindly Follow us on:

5 Comments

Leave a Comment