Lyrics

Boy Spyce – Folake Lyrics

Boy Spyce – Folake Lyrics

Folake Lyrics, Song Credit – Boy Spyce.

Boy Spyce drops a new song title- “FOLAKE”, Get out the Lyrics.

LYRICS

Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again

Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soco

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again

Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Iwo nikan ni mo fe fe
Iwo nikan ni mo fe fe
Mi o le ta e bi tete
Mi o le ta e bi tete

Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

Leave a Comment

1 Comment