Bandana Fireboy Lyrics English Mp3 Download

Bandana Fireboy Lyrics English Mp3 Download, Mp4 Download, Audio, Youtube Music, 320kbps

Multi-talented artist and music composer, Fireboy DML feat. Asake released a new song titled, “Bandana (Lyrics)“. This song is now available on vistanaij exclusively for fast download.

This track is trending now; we thought you might love listening to it.

Play/Download ‘Bandana (Lyrics) – Fireboy DML ft. Asake’ Below:

DOWNLOAD MP3

Bandana Fireboy Lyrics English

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem, dem know me
Since ’06
I’ve been writin’ this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know)
I dey lowkey
But, I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I’m never weak, I never cease (ahn-ahn)
‘Til eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
“Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”)
But, lowkey
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I’m not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since ’06 (’06)
I’ve been writin’ this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d’aleba (aleba)
Shout out s’awon t’emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin’ (l’Eko)
Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin’
Hmm-mm, comin’
Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
 
More on
 

You May Like

Join the Discussion

Comments (14)
  1. Tracey

    2 years ago

    That music is wonderful

    Reply

  2. GOODLUCK

    2 years ago

    AND I LIKE THE SONG

    Reply

  3. GOODLUCK CHRISTOPHER

    2 years ago

    AND I LIKE THE SONG

    Reply

  4. Edo

    2 years ago

    It is nice

    Reply

  5. Anonymous

    2 years ago

    Lowkey All of them don dey notice I’m not joking All my guys dem, dem know me Since ’06 I’ve been writin’ this story I no be OG But, if you ask dem, dem know me I no dey blow trees Orin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri) Music chose me Just know this and know peace (know) I dey lowkey But, I’m never lonely Sexy ladies Come whine fi me slowly Na the love wey I see na hin wey give me liver I be ghetto boy, I be sinner Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far Usain Bolt, mo d’aleba Shout out s’awon t’emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin’ (l’Eko) Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) I’m never weak, I never cease (ahn-ahn) ‘Til eternity, I’m on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey? Who dem be? (awon da?) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) “Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”) But, lowkey All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) I’m not joking All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) Since ’06 (’06) I’ve been writin’ this story (sto-ry) I no be OG But, if you ask dem, dem know me (Giddem) Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) Fear nobody, only Jehovah And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) Usain Bolt, mo d’aleba (aleba) Shout out s’awon t’emi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2Pac Midnight walkers, Karashika, ahh Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor) Hmm-mm, comin’ (l’Eko) Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh) Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) Wey go foreign (wey go foreign) Oshey, Mr. Money Dem never see me comin’ Hmm-mm, comin’ Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni) Naija boy wey dey go foreign Wey go foreign Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

    Reply

  6. Queen ayomide

    1 year ago

    Soo lovely

    Reply

    • Spark jhay

      1 year ago

      Ooo so lovely

      Reply

  7. Deeby glod

    1 year ago

    Wow so good

    Reply

  8. HARUNA

    1 year ago

    melodic

    Reply

  9. Bonjo

    1 year ago

    Fireboy nah good musician

    Reply

  10. Aondoaseer stephen

    1 year ago

    so nice,God will bless una two’x

    Reply

  11. Oparinde precious

    1 year ago

    Fire boy and asake good musician

    Reply

  12. Lapang

    1 year ago

    Nice music

    Reply

  13. Bright

    3 months ago

    It a very nice song, i wil like to sing with you

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *