Lyrics

Asiwaju Lyrics by Ruger

Asiwaju Lyrics by Ruger

Official Lyrics: Asiwaju by Ruger

Here are the official lyrics to “Asiwaju” sung by Ruger. Carefully follow the lyrics and remember to share your thoughts in the comment section. You can also use the comment section to submit corrections to any lyrics.

Read the Official Lyrics to Asiwaju by Ruger Below:

{Intro}
Ku Dat Thin (cook that thing)

{Pre-Chorus}
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

{Chorus}
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

{Verse 1}
Cheers my friends and Clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m your Daddy, I’m your Uncle, I’m your Popsy
I be Old man, no go dey call me Gen Z

Bredda see
Steady giving them, mo ti lo far
They can never near mi
As my lover, lover don go
My Oyinbo wife don show
Omo my Polo white my face show
Sweet boy for life, they dunno know
Your serious bae dey worry my phone
E don dey sup for back, You dunno
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

{Pre-Chorus}
Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

{Chorus}
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

{Verse 2}
I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit loose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, Ogbeni, leave that thing
When I say Kukuruku, Cook that thing

Who dey check? Who dey check am, oya look that thing
Face white, Yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don’t know if you get teeth on the top rating,

I fit race with the best team
You wan race me, we no dey do the same thing
Girl e no be Jet Ski, you say weytin?
No go reason me less, Omo you go chop crappin
I do it diligently, won le mi
Won le ba mi

{Pre-Chorus}
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

{Chorus}
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu
cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

Leave a Comment